Follow us on Telegram now!

Corizo – OH LORD

Corizo OH LORD MP3 DOWNLOAD

Famous superstar Corizo, has come through with a new single titled “OH LORD“, the sound is amazing, kindly stream free mp3 songs below.

Welcome to Niggaloaded Naija Music, Website where you can Download Latest Songs, Music Videos, Album & Ep Also Celebrities Biography Stream Music Lyrics Free.

Oh LordThey don’t know nothingIt’s your boy Corizo
This street is not friendly like essential dog e ashThe struggle be like scabies he they body they strashOh lord i come here with full force like rain wey thunder followNa your grace i take stand without you i for don fall ohOh lord my mama don tryMake she still ball nah
Nor be crime if she collect money from piken wey she still born nahI wan fight poverty secure the bag like mortal combat lord you goTell me finish am
Baba na you start am and i know say you go finish amOh lord like this i wan be that bigFowl for your poetry so give me the finisherNah money wey no dey they make guys they back stab
That money wey no they go make yourGirlfriend turn relationship to dramaCause girl wey get money pass you don they so she don they actHere no be exam no true or false that one nah fact

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *