Audio Damo K Oghenedo ft JeriQ Mp3 Download
Nigerian young and Talented Singer Damo K Dubbed New Tunes tagged “OGHENEDO” the sound is amazing team up with jeriQ Kindly stream free
Thanks For Reaching niggaloaded We Also Post Latest Entertainment News, biography, lyrics, Hip Hop.. If You Are Searching For Any Content You Can Use The Search Button Up…
Intro
We go let you know if you price ooo eeh
‘Cause nah every shoe getti size ooo eeh
Jejeli I dey for my yard ooo eeh
And I double six
I roll my dice ooo eeh
If dem like make dem call battalion
And e sure for me and guys ooo eee
This life wey we dey no be child’s play
And na only the strong dey survive ooo ehh
Chorus
Ah ah ah ah e
Ah e do oghene doh
Do do oghene doh
Do do oghene doh
Do do oghene doh
Ah ah ah
Ah ah ah ah e
Ah e do oghene doh
Do do oghene doh
Do do oghene doh
Do do oghene doh
Ah ah ah
Refrain
Do do do
Do oghene doh
Do do do
Doh oghene doh
8 Comments
Is there no lyrics?
Omoor the song dey give me better vibes
I don listen to am for like 1 million times 😂
Joyyyyyyyy 😊
See ehn dis song na blast I don play am for times wey I nor fit remember
I never comment for any song for my life b4 but dis song got me…..
Damo k to d wrld
Damo k your face really show keep it up it really move me
Banger
Dope
Love you all
Bad vibe demo k to the 🌎 world