Follow us on Telegram now!

Ngozi By Crayon Feat Ayra Starr

Marvins Singee Top Rated Singer Songwriter crayon Dubbed Drop New Banger Label “NGOZI” This New Tunes Is among His Newly Released Album Trench Of Triumph The Sound is amazing Kindly Stream Free Below

Crayon  Ngozi Ft Ayra Starr MP3 Download

You Are Highly Welcome To niggaloaded Naija Blog Where Latest Song And biography Where Available For Free Streaming And Downloads….. Search At The Top For Any Content Feel Free To Comment, Request For songs

irly you dun change my persona ahn

The revelation is in order

All the pressure I been under

Why I call you Ngozi

God dun bless me Ngozi

No deserve this kind loving

The loving wey you show me

Private lounging in Paris

With expensive room service

No one make me do like this

Girl i gat you no worries

E dey do me, wa wa, o o

Scatter my internal

Craving your nsala o

No killy me Kitana

Jeka lo biza wa o

Hypertension idi nla nla

Referee no disallow

No killy me Kitana

E dey do me, wa wa, o o

Scatter my internal

Craving your nsala o

No killy me Kitana

Jeka lo biza wa o

Hypertension idi nla nla

Referee no disallow

No killy me Kitana

I know you’re waiting

I’ll run hastily to you

In my panamera

Hola hola hola

I’m levitating

I feel ectasy when you

Whisper nakupenda

Wetin you put for this your jollof

You’ve gat my heart and my soul on lock

And i wanna go crazy with you

Thru the night till the sun come up

Lets do it all do it all for love

Cus moti fun e ni kokoro

I never wanna lose this

To you I belong

This must be love

E dey do me, wa wa, o o

Scatter my internal

Craving your nsala o

No killy me Kitana

Jeka lo biza wa o

Hypertension idi nla nla

Referee no disallow

No killy me Kitana

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *