Follow us on Telegram now!

Korra Obidi – Onyema

Korra Obidi – Onyema

Korra Obidi Onyema MP3 DOWNLOAD

Famous Nigerian Singer Korra Obidi, has come through with a new single titled “Onyema,” the sound is amazing, kindly stream free mp3 songs below.

Niggaloaded Is a Music website where You Can download Latest Music Mp3, Hip Hop, Naija Songs, South Africa, Tanzanian, Zimbabwean, Ugandan, Kenya, Zambia and More

kindly stream And Download Latest Music Mp3 Below Free LYRICS

Let me take you to the village real quickOZ! Korra
No go leave when you I say call policeFor your love o I go fight Chinese oI love you and I don commitAhhh call police
No go leave when you I say call policeFor your love o I go fight Chinese oI love you and I don commitAhhh call police
Onyema why you dey do me soOnyema why you dey do me soE say erimma whine am go down lowMe I go whine am go down low
So so girls o wey full your domotThem dey rush you like say na JollofIfeoma, Shukura, AminaMake una leave my Onyema
So ka li ka beans your love e dey so ka li ka moi moiE dey make my heart dey beat your love e e dey so ka li ka moi moiSo ka li ka beans your love e dey so ka li ka moi moiE dey make my heart dey beat your love e e dey so ka li ka moi moi
No go leave you when I say call policeFor your love o I go fight Chinese oI love you o and I don commitAhhh call police
No go leave you when I say call policeFor your love o I go fight Chinese oI love you o and I don commitAhhh call police
Onyema why you dey do me soOnyema why you dey do me soE say erimma whine am go down lowMe I go whine am go down low
Fine boy (Onyema)Sweet boy (Onyema)You dey make me craze (Onyema)Go gaga craze (Onyema)
Fine boy (Onyema)Sexy boy (Onyema)You dey make me craze (Onyema)Go gaga craze (Onyema)
I dey craze for your matter (Onyema)I don finish my data (Onyema)Shey make I send you my aza (Onyema)I want to buy low waist (Onyema)I want wear low waist (Onyema)I want to whine my waist (Onyema)I no wan look Uche face (Onyema)Make I whine my waist ahh

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *