Nigerian Recording Singer Dotman Comes through with New Song Tagged “Sweet Melody” The sound is amazing Kindly Stream Mp3 Free below Here
Ahhhh, ahh Sweet melody Make the girl dem go crazy Edumare don bless me Na why some of dem jealous me (hmm) Loba loba monarchy Self dem hit fun won le energy Omo na grace of God wey dey cover me Ani mo ma fo mo ni mo fokati Ahh ye ye
Oh balance Gbe Givenchy sori fazzachy Omo ton soh they give dem fantasy Eni to be lori ko lon faraki ah Man don take over, man get mone Gbogbo igba te ro pe iro ni Man have being working I’m steady balling From London to New York City (woh, woh)
Sweet melody Make the girl dem go crazy Edumare don bless me Na why some of dem jealous me (hmm) Loba loba monarchy Self dem hit fun won le energy Omo na grace of God wey dey cover me Ani mo ma fo mo ni mo fokati ah
Am don dey cover am getting money (eh, eh) Gbogbo igba te ro pe iro ni (eh, eh) Man have being working I’m steady balling From London to New York City (woh, woh)
Sweet melody Make the girl dem go crazy Edumare don bless me Na why some of dem jealous me (yeah) Loba loba monarchy Self dem hit fun won le energy Omo na grace of God wey dey cover me Ani mo ma fo mo ni mo fokati