Follow us on Telegram now!

Davido – FEEL Lyrics

Davido  FEEL Lyrics

I will be on the phone
Calling you tonight
Omo make you show move
Make we no dey fight
(ge ge ge)
I no wan sleep alone, wonna hold you tight
Water full my eyes, but i will be alright

Forever, o ma la tan,
O ma gba, o ma ke tan
Ebebe idi yen o ma sey tan

Say them go feel it
Them go run it now
Them go hold it
Them go

Say them go feel it
Them go run it now
Them go hold it
Them go

I be talking to myself, and them no even notice
She gat me feeling like a Zombie
And she dey shot like Chuck Norris
The way she put her body down
You gat me falling truly
I just touched down, wonna see you now

because I’ve been on the phone
Calling you tonight
I want make you show
Make we no dey fight
I no wan sleep alone, wonna hold you tight
Water full my eyes, but i will be alright

Forever, o ma la tan,
o ma gba, o ma ke tan
Ebebe idi yen o ma sey tan

Say them go feel it
Them go run it now
Them go hold it
Them go

Say them go feel it
Them go run it now
Them go hold it
Them go

Ahhn, ahn ahnnn

Stream Your Music Free On Niggaloaded, Naija Songs, South African, Zambia, Tanzanian, And Also Read Lyrics & Your Favorite Artist Biography Free here

 
More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *