Follow us on Telegram now!

Brown Joel – Peace Sped Up

Brown Joel Peace Sped Up AUDIO MP3 DOWNLOAD

Talented singer Brown Joel, has come through with a new single titled “Peace Sped Up”, the sound is amazing, kindly stream free mp3 songs  below.

Stream Your Music Free On Niggaloaded, Naija Songs, South African, Zambia, Tanzanian, And Also Read Lyrics & Your Favorite Artist Biography Free here.

Mmmh mmmhMmmhhh
Highhhh
Your mood swingDey make you act upSuddenly you switching up tough on me
Girl am too fragile for thisI can’t take this pleaseLike kerosene I no dey sleep oI deserve some peaceI deserve some bliss uhn
Gimme peaceNo dey drain my spiritYou for be the sepe wey dey high my spiritAlomo don dey taste like milikOgogoro don don dey kill man finish

Girl I can’t take thisPlease oPlease oPlease oPlease o
I’m too fragile for this oThis o This oThis o This o
I can’t take thisPlease o Please oPlease o Please o
If the love no healthy make e rest In Peace oPeace o peace o
Person wey i call my oxygen wan land me for hospitalIf you wan dey do me the toxic thingBetter find you a substituteMe I don dey give you the loving sinceWhat the fuck is wrong with you?
Mama no ma no ma noI fit to love you and let go
Gimme peaceNo dey drain my spiritYou for be the sepe wey dey high my spiritAlomo don dey taste like milikOgogoro don don dey kill man finish
Gimme peaceNo dey drain my spiritYou for be the sepe wey dey high my spiritAlomo don dey taste like milikOgogoro don don dey kill man finish
Girl I can’t take thisPlease oPlease oPlease oPlease o
I’m too fragile for this oThis o This oThis o This o
I can’t take thisPlease o Please oPlease o Please o
If the love no healthy make e rest In Peace oPeace o peace o
My Snapchat no wan restShowing me days with youShowing me the days I kissed youShowing me the fun times with youI Dey consider reconciling with you, oh no no
On the bed with youShowing me the days I kissed youShowing me the fun times with youI Dey consider reconciling with you, oh no no
Girl I can’t take thisPlease oPlease oPlease oPlease o
I’m too fragile for this oThis o This oThis o This o
I can’t take thisPlease o Please oPlease o Please o
If the love no healthy make e rest In Peace oPeace o peace o

Mp4 Download Video Of Peace By Brown Joel

DOWNLOAD

Join the Discussion

Comments (1)
  1. DAVE

    1 year ago

    This song made my day I swear this song is all about girl wey dem dey gist and she still dey do anyhow lol ?? Omo boss you finish work lol ??? this song is so amazing ?

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *