Follow us on Telegram now!

Bella shmurda – My Brother (Lyrics)

Tribute To Mohbad Lyrics By Bella Shmurda

Nigerian Top Rated Musicians Bella Shmurda Released New Music Tittle My brother Tribute to Mohbad Imole the lyrics below

Intro

E-enter

Jah can you bring my brother back

Only you my Jackie Chan

 

Verse 1

For studio where we dey

When I met you

I saw you recording and I loved you,

We like same things

We share same dreams

You go follow smoke cigar when I switch Benson

Aya ya baba gbo adura me o

2020 oju mi ri o

That same year met Imole

Omo ologo omo o wale

Ahhn se ko por ke

Omo ti o gbebe

Won lor shey ote but I don warn them

Ah oya fuck them

I don’t really send them

Loju won Imole di legend

 

Pre-chorus

I get pako wey get charisma

Carpenter wey get calibre

You be bad man wey get good mind

You be fine boy wey get plenty styles

 

Chorus

Ah my brother my friend

Will this be the end

What is the essence

For the hustle of life

What’s my offence?

What have I done?

Wetin I do?

You left me with tears aje

Post-Chorus

Jah can you bring my brother back

only you my Jackie Chan

(Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Jah can you bring my brother back

only you my Jackie Chan

(Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

 

Verse 2

We both do Yahoo

We no get pay

Living like asu

Pepper everyday

Everything we face no be say today

Just like yesterday

Taking pain away

Ahhh when I born one

And you born one

And I lost one

And you tell me it’s fine

brother no time

And I make 1

And you dey there

When I born another one

 

Pre-Chorus

I get pako wey get charisma

carpenter wey get calibre

You be bad man wey get good mind

you be fine boy wey get plenty styles

 

Chorus

Ah my brother my friend

Will this be the end

What is the essence

For the hustle of life

What’s my offence?

What have I done?

Wetin I do?

You left me with tears aje

 

Post-Chorus

Jah can you bring my brother back

Only you my Jackie Chan

(Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Jah can you bring my brother back

Only you my Jackie Chan

(Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

DOWNLOAD AUDIO

Welcome to Our Platform were you can stream latest Audio, Amapiano, Music Video, Biography And  Entertainment News free, We update All African Popular Artists Songs… Comment below Follow us on all social media

 

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *