Follow us on Telegram now!

Ayra Starr New song “Rush” Hit Number 1 (One) In Gambia

DOWNLOAD RUSH By Ayra Starr MP3 AUDIO

Ayra Starr New song “Rush” Top Gambia Chart

Mavins Music Superstar Ayra Starr Top 1 in 100 In Gambia Music Chat Apple Music

This show the Music is going global Kindly Stream Rush below And Lyrics Free here

DOWNLOAD MP3 HERE

Lyrics of Rush

Ohh (Vibez)Pa pa ri, pi pa pa ri paPa pa ri, pi pa pa ri paPa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talkAnimals dey in human formPadi man nobody like workBut you must hustle if you wan chopE no finish, dem wan fight usIf them they run them no fit catch upI no dey form say I too righteousNo come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energyGot mi mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they want telly meKudi na my fantasyDem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rushE dey rush well, wellE be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch, yeah
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us (There’s no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)Pa pa ri, yeahPa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)You never touch, you dey form papas (yeah)Which kind money we never see beforeKosi elomi, gat me feeling I’m the one Aje, aje, aje Can never take my cake awayAje, you can’t count my grace I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energyGot mi mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they want telly meKudi na my fantasy (yeah, yeah)Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rushE dey rush well, wellE be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch, yeah
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us (There’s no dulling with us, oh)
‘Cause e dey rushE dey rush well, wellE be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us (There’s no dulling)
Yeah, yeahYeah, yeahMmh, ahh
Ayra Starr – Rush (Official Music Video)

 
More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *