Follow us on Telegram now!

Adekunle Gold Ft Zinoleesky – Party No Dey Stop

AUDIO LYRICS Adekunle Gold Ft Zinoleesky Party No Dey Stop MP3 DOWNLOAD

Nigerian Veteran Singer adekunle Gold  comes Up With New Tunes tagged “PARTY NO DEY STOP” team up with Zinoleesky kindly stream free

Stream Your Music Free On Niggaloaded, Naija Songs, South African, Zambia, Tanzanian, And Also Read Lyrics & Your Favorite Artist Biography Free here

Chorus:

Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing
Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing

Zinoleesky (Verse 1)
See me I no dey worry
Cos Oluwa don consign me
I no dey put mouth for wetin no concern me
Kinda slow but I’, always on timing
Say my eyes don see many things ti mi o gbadura fun ota mi
If you still dey hate you need theraphy
Good vibes no bad energy
Aje
Tin be jade tan
Aya won ja
Tin ba ti fe mu’le na Banger
Me whey I don high on paraga
How I go get time for wahala
Find one girl whey fine like Rihanna
Spend it like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Origianl not made in China

Chorus:

Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing
Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing

Adekunle Gold
Oro aye mi ko ma’le
Ma lo Cali or Paris
Go again another day
Ki lo fe Richard Millie or Patek
Wo currency lowo mi
The real shit, no Fugazi
In da club turn it up (turn it up)

Oluwe ma we
Oluwe ma we
Oluwe ma we
Chorus:

Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing
Party no dey stop
When we pop
Yeah, we up
Plenty spending
Like it’s nothing

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

Comments (2)
  1. Katy Ololademi

    11 months ago

    This song is really interesting cause it fits all my vibes

    Reply

  2. Destiny

    10 months ago

    I swear you are right ololademi I just love the songs nii omo on God

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *