Follow us on Telegram now!

Simi – Balance Acoustic

Simi Balance Acoustic MP3 DOWNLOAD

Nigerian High Rated Female Singer Simi Comes Up With Another Tunes Tagged “Balance” The Sound Is amazing Kindly Stream Music Free Here

DOWNLOAD

Lyrics
Love wey dem buy no be love ohIf I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)No matter what you do no do pass yourself oh oh ohAward no dey for suffer head ohNo be everything be black and whiteNo be everything must turn to fightShebi na everybody wan go heavenBut no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayiomaLife no balance nwokeomaI hope say you gallant onyeomaWhen you check your balanceWon ni won wa miDem no get warrant ohMe I just balance yeah yeahHope say I gallant ah ah ahWhen I check my balanceBalance bam bam
Story of my life won tun de oAnything I do dem go dey poseMinding my business jejely jeje oh ehOro mi lo n so won ni mo ti changeWo mi fi ni fi ni se mo jo JesuFuck your standardI don’t live for you no wayAs you can seeLife is good I don taste moneyGod is good na my testimonyEverything turn around on a 360 oh
Oya make you balance nwayiomaLife no balance nwokeomaI hope say you gallant onyeomaWhen you check your balanceWon ni won wa miDem no get warrant ohMe I just balance yeah yeahHope say I gallant ah ah ahWhen I check my balanceBalance bam bam
Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)Oluwa ma se keyin simi oh oh ohGrace pass abilitySo if you see chance
Better just balance nwayiomaLife no balance nwokeomaI hope say you gallant onyeomaWhen you check your balanceWon ni won wa miDem no get warrant ohMe I just balance yeah yeahHope say I gallant ah ah ahWhen I check my balanceBalance bam bam
Balance balance balanceThis is how you balance
Balance balance oh ohThis make me pass ability
 
More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *