Follow us on Telegram now!

Portable – Apostle

Portable – Apostle

Portable  Apostle MP3 DOWNLOAD

Nigerian famous singer Portable has just realsed his album Ika of Africa and here is a single track from his album which is titled “Apostle“, kindly stream free mp3 songs below.

Niggaloaded Is a Music website where You Can download Latest Music Mp3, Hip Hop, Naija Songs, South Africa, Tanzanian, Zimbabwean, Ugandan, Kenya, Zambia and More

kindly stream And Download Latest Music Mp3 Below Free LYRICS

Apostoli must to hear this (ilu)Oromi dori o dori, o dori pastor oPelu awon omo ijoOmo olalomiage nioDem call me portable babe oShoka lo se beat
Pastor no wan go heaven again oComot your eye for church moneyNa pastor get amMembers donated bulletproof car for the pastorAnd the same pastor got attack by whoBy unknown gunmenSecurity wey dey guide pastor oDem no get bulletproof carMembers wey dey follow pastor oDem no get bulletproof carOnly pastor and familyDem dey use bulletproof carPastor no wan go heavenWhy you no wan heavenPastor no wan go heaven again o
Apostoli must to hear this(Apostoli must to hear this)
Pastor no wan go heavenWhy you no wan go heavenPastor no wan go heaven again oMember worshiping their pastorDem never wise upSecurity no get bulletproof carMany people peme leyin pastor oOnly pastor no die oAse omo oro ni pastor oMember still celebrated the incident as a miracle oBulletproof car save the pastor not a miracle o
Apostoli must to hear this(Apostoli must to hear this)
Pastor no wan go heavenWhy you no wan go heavenPastor no wan go heaven again oPastor no wan go heavenWhy you no wan go heavenPastor no wan go heaven again oComot your eye for church moneyNa pastor get amEni tio gbon lawe ma n gboIwo na ma dira oPastor pade oluwo awo rawo na se pade ladoEmi ati pastor oAjo ma n pade nibi tan ti se ogun owoWon lo fi ejomi sun BabalawoKo mope fans mi ni BabalawoO mu ejo mi do do alfaEmi ati Alfa n lajo ma faja oKini mafaaja oPastor no wan go heavenWhy you no wan go heavenPastor no wan go heaven again o (ilu)
Apostoli must to hear this(Apostoli must to hear this)(Apostoli must to hear this)(Apostoli must to hear this)(Apostoli must to hear this)

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *