Balloranking – Astray Mp3 Download
Comment
Balloranking Astray Mp3 Download
Nigerian Music Superstar Balloranking Comes through with New Jam Tagged “Astral” the sound is amazing Kindly Stream Mp3 Free Below Here
Lyrics
Ayy-ayy, eh
Her prayer dey dey for where she no dey Mio de mo bi ma shee shee YeahDay to day, she just dey pray
“Make I no go astray” Emi o de mo bi ma shee shee (Her pray dey dey for where she no dey) Me just dey do am only my way (my way) Everytime I dey tell her say “I dey okay” (dey okay oh) Me, wey mi eye don see gobe, uh, uh-yeahMm, I’m just on the journey
Ma y’owo l’oro mi, I no wan go astray, ayy (uh-uh, uh, uh) You sabi everything before me Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ayAh, Jah lead me to places I have never been
I dey make mistake, I be human being Shomi from where I shouldn’t be Anytime tinba wo oke, na your eye I dey see Baba, you know where I’m going, you know where I’m coming from I remember we never had it all But, her prayer dey dey for where she no dey Eniba l’omo, ao m’eni t’okanDay to day, she just dey pray (she just dey pray)
“Make I no go astray” (make I no go) Emi o de mo bi ma shee shee (emi o de mo bi ma shee shee) Me just dey do am only my way (my way) Everytime I dey tell her say “I dey okay” (say “I dey okay” oh) Me, wey mi eye don see gobe (mio le dey for where she no dey)Mm, I’m just on the journey
Ma y’owo l’oro mi, I no wan go astray, ayy (I no wan go, uh-uh-uh) (Say, her prayer dey dey for where she no dey) You sabi everything before me Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay (Put all my pains away, ahh)Pray, make I no go astray
Emi o de mo bi ma shee shee Do am only my way (do am only my way) Tell her say “I dey okay” oh (I tell her say “I dey okay”) Eye don see gobe (Say, her prayer dey dey for where she no dey