Follow us on Telegram now!

Billirano – Grateful Ft Lil shappi & Little Zino

Billirano Grateful Ft Little Zino MP3 DOWNLOAD

Nigerian Up Coming Singer Billirano Dubbed New jam Tagged Grateful team up with little Zino And Lil Shappi kindly Download Mp3 Below Free Here

Lil shappi (lomoyen)Eh ah ayy ah ah (oh na na ah ah ayy)Iam iam i am billirano (higher billirano)As you know it’s your, boi waziyungLittle zino lomoyen
I really gat nothing to sayJoy is coming igbawo loma de ehAnd e dey be like say e lateAnd na me the family, go blameHmm na my life moya gbe dadaKodigba tinba ya omo dadaOni fake life, self they garaOne day he go dey balance
Who be youYou no fit give God the gloryAwon kan ti kuAwon kan beeni cemeteryHmm all my gees, they paraBaba jowo bamisheyNobody go do am for me, wabamishe (baba wabami shey)
If no be God where I for deyHmm that time money no deyBut las last hustle go pay, ehh (hustle go pay)Mi o fe oshi moh oga adeJara malo sunleSharp sharp no go delay ehShebi wonti fi ojudi, mi nigba kanShebi wonti fi oju di nigga won
Wonti fi oju di nigga wonSee i no go stopSay i no go stop to drop this gbeduSay una go chopSay una go chop till, you belle full
Fine boiNo shishi for azaLati ten years back then moti japaMan gats to hustle for mullerBut I no know when, God go answerMy best food na garriThat time no time for konjiEven if you call your padii
E no go pick your call if you, ask for moneyNow boys don dey paraDem dey look for rabaDem no like wahalaEverywhere don scatter ahNow boys don dey paraDem dey look for rabaDem no like wahalaEverywhere don, scatter ah
Who be youYou no fit give God the gloryAwon kan ti kuAwon kan be ni, cemeteryHmm all my gees they para, baba jowo bamisheyNobody go do am for me wabamishe (baba wabami shey)

DOWNLOAD

 
More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *