Nigerian Veteran Singer Timaya Comes Through With New Tunes Tagged “Sweet Us” The Sound is Amazing Kindly Stream Mp3 Free Below
Sweet Us By Timaya Is Already Hit Tunes
Hear me now Legga
As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
Everybody, whine follow me (pan pan) Girlie, dem ah whine follow me (pan pan) Steady on my mind, na money (pan pan) I no get strength to dey keep enemies Yeah-yeah, yeah Whine up your body, get down (ayy) No dey test me, get your body, get down E dey sweet me when your body get down (yeah) Ginger me when your body get down (Legga)
As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
Everybody, whine follow me (pan pan) Girlie, dem ah whine follow me (pan pan) Steady on my mind, na money (pan pan) I no get strength to dey keep enemies
Yeah Me, I’m a guy from the ghetto (yeah) I know say my life, na only me I get I go dey ball, I no go stop, my tyre no go flat oh If you try steal my joy, my guy you go collect oh Biriwo, shout out, shout out, shout to my Maker oh-oh Na Him make me I dey here Shout out, shout out to my Creator Ain’t nobody wey go stop this fire
As e dey sweet us, e dey pain dem (Legga) As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us (ayy), e dey pain dem (ayy) As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us
I-don’t-care, no dey stress me with pepper body No dey stress me, my grace, e plenty I know they hate ’cause my money plenty Say, me sing say I-don’t-care, no dey stress me with pepper body (I-don’t-care, no dey stress me with pepper body) No dey stress me, my grace, e plenty (no dey stress me, my grace, e plenty) I know they hate ’cause my money plenty (I know they hate ’cause my money plenty)
Me, I sing say (Stoopid) Everybody, whine follow me (brr-brr) Legga