Follow us on Telegram now!

TI Blaze – ESCOBER ft Hypeman DJ Pablo


TI Blaze ESCOBER ft Hypeman DJ Pablo MP3 DOWNLOAD

Nigerian Young Talented singer Ti Blaze comes through with New Tunes Tagged “Escobar” team up with Hypeman DJ Pablo kindly Stream Mp3 Free Below Here

lyrics

Oju ti ri many many things oh (one time)

Why I no go take cannabis oh?

I just wan forget the past and aim for the bag (what you say-say-sayin’?)

Na only money gimme peace oh

420 lo m’ori mi wu

Oun t’odo ba de, kos’eni t’ole tu (leggo)

Normal normal, I dey Nigeria I no dey Arizona

I’ve been on pills everyday

Only when ah man no fit feel any pains (one time, say)

I’ve been on drugs, I no get doctor

Wey fit to heal my pains

Mama mi oh (mama mi oh-oh)

Your pikin no get choice

I dey chop Choko Milo, mo tun mu’gbo (say)

I don dey do fraudulent, k’ebi ma pami oh

Gb’adura fun mi oh-oh

Gb’adura fun mi oh-oh

Mio fe mu Chelsea mo, kin gba Hennessy lo

Kin ma dake t’olowo ba n so’ro, yeah

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *