Follow us on Telegram now!

T Hadex – Sope

Sope By T Hadex Mp3 Download audio

Nigerian Young and Talented singer T Hadex Drop New Motivation Song Tagged “Sope” Kindly Stream Sope below Free here On Niggaloaded

Sometimes e Dey be like make I fly fence
But something go dey do me for my conscience
Say pesin wey get money go Dey talk sense
All my opinion go be nonsense
You don comot school for like six years
And you no still fit see the difference
Even tho I be small boy
I suppose fit role with my big friends
But emi ti mio lowo Louis Vitton kan
Gbogbo sokoto ti giran tan
Tell me wetin I go come Dey chop
Tell me why this small boy no go work
When this paper no go turn to money
Olowo laye mo se iwo o mo ni
Komalo filokulo lomi o
Kafaya lo Sope
Tamedu lo loyun
Lagbaja get belle
Kilawa fe Sope o sele
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope o sele
Kafaya lo Sope
Tamedu lo loyun
Lagbaja get belle
Kilawa fe Sope o sele
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope o sele
See all my packaging na over 1.5
Owo bet9ja ni mo fin show off
Baba ijebu tu ti gbalejo
I go play two sure wey I no sure off
But as e be say the world no Dey evolve
Around anybody like eclipse
Ki airpod temi malo di earpiece
Make I no fit sitdown
See money Dey watch my netflix
But emi ti mio lowo Louis Vitton kan
Gbogbo sokoto ti giran tan
Tell me wetin I go come Dey chop
Tell me why this small boy no work
When this paper no go turn to money
Olowo laye mo se iwo o mo ni
Komalo filokulo lomi o
Kafaya lo Sope
Tamedu lo loyun
Lagbaja get belle
Kilawa fe Sope o sele
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope o sele
Kafaya lo Sope
Tamedu lo loyun
Lagbaja get belle
Kilawa fe Sope o sele
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope
Kilawa fe Sope o sele

DOWNLOAD

 
More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *