Oh ah, yeah (En-en-en-enter) Oh no, no, no, no, no
Nobody want to know as e dey be, but they are judgemental Omo, na you go still sort your bills, nobody send your father Aye yi gan kope meji, omo, shey you remember? Make no body pressure me, got highness in my liver
Shebi na my life I can’t comman kill myself oh Omo, I go j’aye-j’aye tire Ma m’oti ’til I forget myself oh Omo, na seven to seven (oh, oh) Seven to seven You no fit know the level wey I dey so
I can’t comman kill myself oh (can’t kill my) Omo, I go j’aye-j’aye tire Ma m’oti ’til I forget myself oh (forget myself) Omo, na seven to seven Seven to seven You no fit know the level wey I dey so
No go dey call my cellular Dem talk say life’s not spherical Kilo kan mi, me, I no dey send oh If e no be money, koya wa’bigba Problem no dey finish at all One dey go, naso one still dey come Tatata, one time, you don cum Once you don kpayin, you no get chance to cum again
No go dey call my cellular (cellular) Dem talk say life’s not spherical (ayy-ayy) Kilo kan mi, me, I no dey send oh If e no be money, koya wa’bigba Problem no dey finish at all One dey go, naso one still dey come (come oh) Tatata, one time, you don cum (cum oo) Once you don kpayin, you no get chance to cum again
Shebi na my life (shebi na my life) I can’t comman kill myself oh (I can’t comman kill myself oh) Omo, I go j’aye-j’aye tire Ma m’oti ’til I forget myself oh Omo, na seven to seven (oh, oh) Seven to seven You no fit know the level wey I dey so