Follow us on Telegram now!

Rema – Runaway

Rema - Runaway

Download Rema  Runaway Audio Mp3

Another Song From High Rated  Singer Rema Come Through With New Tunes Tittle “Runaway“.

The Sound Is Unique, Amazing kindly Download Mp3 Below Free Lyrics Mp3.

Hmm hmm hmmHmm hmm hmm
They know they know they knowThey know they know they knowEverybody know say I fit put my life on the lineFor my baby my baby my babyToday today today today today today todayBaby ready your luggagePeople no want make we dey togetherSo we go run run away-way
Baby run run away-wayRun run away-way run run away-wayThey wan try take me away from you make I no see your face faceRun run away-wayRun run away-way run run away-wayNa you be my nut if you comot for my headGirl I fit start to cra-crase hmmm
Many many men don tryBut na only me fit to get her for life hmmMany get money pass me dieBut this my baby no dey collect all their bribe hmmShe carry me meet her mamaShe carry me meet her papaMake dem gimme blessing they no wan allow whyAll of her friends they dey laughBecause say she no dey follow ballerI tell her say one day I go make am
They know they know they knowThey know they know they knowEverybody know say I fit put my life on the lineFor my baby my baby my babyToday today today today today today todayBaby ready your luggagePeople no want make we dey togetherSo we go run run away-way
Baby run run away-wayRun run away-way run run away-wayThey wan try take me away from you make I no see your face faceRun run away-wayRun run away-way run run away-wayNa you be my nut if you comot for my headGirl I fit start to cra-crase hmmm
Your friends introduce you to so called big menSay make you leave that small boySay I no get any future say I no dey man enoughThey dey give you bad bad lectureThey go show you their Gucci their PradaThey go shook you with all their designerThey go show you the way wey they run amThis love they go find way to block amThey know say they no fit find love like thisDem no fit to find love like thisI know say I meet you for streetBut baby girl you no dey for the streetWill you marry me even though e no be diamond ring
They know they know they knowThey know they know they knowEverybody know say I fit put my life on the lineFor my baby my baby my babyToday today today today today today todayBaby ready your luggagePeople no want make we dey togetherSo we go run run away-way
Baby run run away-wayRun run away-way run run away-wayThey wan try take me away from you makeI no see your face faceRun run away-wayRun run away-way run run away-wayNa you be my nut if you comot for my headGirl I fit start to cra-crase hmmm

DOWNLOAD MP3

Download Mp3 Rema Runaway Audio

Rema Runaway Mp3 Download

 
More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *