Follow us on Telegram now!

Perry Yung – God Of Mercy 

Perry Yung God Of Mercy AUDIO MP3 DOWNLOAD

Talented Singer Perry Yung, has come through with a new single titled “God Of Mercy “, the sound is amazing, kindly stream free mp3 songs below.

Stream Your Music Free On Niggaloaded, Naija Songs, South African, Zambia, Tanzanian, And Also Read Lyrics & Your Favorite Artist Biography Free here.

Perry YungLyrical dragonListen!
Tears drop from my eyes heart so coldI for don blow since na my mumu heart nor know roadWhen I Dey pray for glory you Dey toast gloryNow account don kpoli (High) shut up with your old storyFlash back memories when I Dey for street oWhite polo one jeans with one file kitoSome Niggas Dey conclude say them pick me from pit oRips dry like I dash blood give 100 peopleMy life was so mess up like e don dey purge for long timeSo many evil thoughts but I still Dey wait for God’s timeGrowing up was fucking ugly like chimpanzee wey lick limeEverybody turn their back on me like pastor wey commit crimeWhen I pass I be like joker everybody keep on mockingTo me them be new students here let them keep on talking (Obeying school laws…)(Tucking)The fact is very clear nobody knows tomorrow happiness of tomorrow fit cover all your pains and sorrows
God of mercy and compassionLook with pity upon meFather, let me call Thee Father‘Tis Thy child returns to TheeJesus, Lord, I ask for mercyLet me not implore in vainAll my sins, I now detest themNever will I sin again
I gat a flame on this
My life is not okey na only youI fit run meet other gods present Dey smell e fit make man vomitLook me from head to toe I gat nothing to offer the only light wey I Dey see for here our area nepa don off amYou died on the cross of cavalry (Confirm)Make all the people wey Dey tell me don’t be silly turn fan (Ceiling fan)Haters for my life now don increase pass 50No all friends are friends people wey wan shock me plentyThat is not why am here am only trying to be famousBecause when we nor get money all this girlsThem nor Dey frame usThem give our heart K.O I wander if them be sheamus But God nor go shame usGirls them don too game usThe street is military if I die in a war zoneNever cry take my body home Put a medal on my chest tell mama I did my bestEveryday for the work man na one day he go rest!God of mercy and compassionLook with pity upon meFather, let me call Thee FatherTis Thy child returns to TheeJesus, Lord, I ask for mercyLet me not implore in vainAll my sins, I now detest themNever will I sin againI gat the flame on this

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *