Nigerian Young Talented Singer OPY Team up with Billirano the song Tagged “GOOD LIFE” The sound is amazing kindly stream Music free below here
It’s your boy O.P.Y Hmmm da da o Iam iam i Am billirano (yah billirano)
E no fit be like this forever o Man been striving everyday koleda o Koma gbodo ja sasan wonma damida o Suffer suffer omo e dey tire man E dey tire man And I been down for a while now Ki owo nla wole kingbo gban gban Omode ni mi mio gara Where the money dey so tell me kajowa o Shey bi na my dream I dey follow Forget all my sorrows for life Eni lamo koseni tomola And If yawa sup everybody masa Depend on yourself e go better broda
I just wan dey Dey enjoy myself ah good life no stress E no easy to get to the top but kode matter madebe I gats to do this everyday kosi eni toma bamishe I gats to hustle all alone I come this life alone (Oh oh oh ayy) Ayy eh eh ayy Ayy eh eh ayy
Normally I dey try Normally I dey grind Many times I been dey think Many days I dey reminisce Wetin my eyes don see Wetin my eyes don see for street Sapa otito Wetin you do me so abeg free me make I go One hit make I blow Many many foes kokanmi I still dey go (Ye ye ye)
I just wan dey Dey enjoy myself ah good life no stress E no easy to get to the top but kode matter madebe I gats to do this everyday kosi eni toma bamishe I gats to hustle all alone I come this life alone (Oh oh oh ayy)