Nigerian High Rated Singer Bella Shmurda Comes through with New Tunes Tittle “New Born FELA the Song Released In 2022 Drop Together with the Mp4 Video Stream New Born Fela By Bella shumuda
Lyrics of New Born Fela By Bella Shmurda
Aya-ya-ya, aya (Uhn)
Used to the good life I never pray for the bad time You know money good sha Anythin’ wey stress, I no like sha No thank me, don’t mention I just wanna love you intentional (love you intentional) No pressure, no tension I just wan love you exceptional (love you exceptional)
Motherfuckin’ Babylon I no stop ’til I get enough I no wait, my journey long Make the money full pass burdilon (take your motherfuckin’ go) I know girls wey dey use toy I no care, baby, na your choice And, I fit but you Don Perignon Nobody go run your marathon
I be the new born Fela Story teller, battery charger Baby pana, for my matter, use kayamanta I know the matter, the matter don’t matter I be Naija don dada (dada) Baby, sho wapa? Emi kon Fela (fela) Call me jigga (jigga), I no get dada (dada) Love my cigar, do re mi fa so Kalakuta ni mo wa sha Hello oh
Oya, kilotun fe so? Abacha oh Kulu-kulu so o, mi o gbo won Oya, kilonso oh? Mi o ran wan Mi o l’ejo, mi o konto Gongo aso, kutupa awu Wangelewa t’oba rimi l’oru Aye nlo t’oba rimi l’Osun Kos’ewu, na me go ball you
Motherfuckin’ Babylon I no stop ’til I get enough I no wait, my journey long Make the money full pass burdilon I know girls wey dey use toy I no care, baby, na your choice And I fit buy you Don Perignon Nobody go run your marathon
I be the new born Fela Story teller, battery charger Baby pana, for my matter, use kayamanta I know the matter, the matter know matter
Jesu go to Calvary No alawee, just for your sins Don’t make me your enemy (Many things I see, life k’oma easy)