Follow us on Telegram now!

Leczy – Brace For Takeoff ft. Olatop Ekula

Leczy Brace For Takeoff feat Olatop Ekula MP3 DOWNLOAD

Nigerian Recording Artist Leczy Dubbed New Hit jam Tagged Brace For Takeoff Feature Nigeria talented singer Olatop Ekula the sound is amazing Kindly Download Mp3 Free

If i broke only mama understand meI’m young but am stressing like am fortyTwenty twenty three na me first beg youNa me first beg youTori twenty twenty two fele ni alejuFele lalejuCredit alert wey go turn my phone to my best friendAlways checking if i dey bored i go get strengthMama say lekan calm and it sure for youDoes wey don die see them get plan tooSo many massages one attention attentionSo many shenking but no mention no mentionAs omo ogbon i need to move onEven person wey i dey fear still dey fear dogEvery night and day owo moman thinkKilo kan iru awayi pelu lomotifA lot of things wey dey bother mindE sure for me and my brother manOrin hallelujah melo mofe koOhun oju tiri melo mofeso oBeliever no dey panicMama mi tiwipe won ma to gboOrin hallelujah melo mofe koOhun oju tiri melo mofeso oBeliever no dey panicMama mi tiwipe won ma to gboI know many people i meet them tell me them no get oohIf i no get them go laugh meThey wan turn me to banbihala oo ooI no go live my life on top nobody sweat ooHope you dey feel my storyMe i dey find my gloryI no fit ti go back to my pastCuz i leave am for ghettoThank god for where me right nowSapa no go hold me laye layeI no fit ti go back to my pastCuz i leave am for ghettoThank god for where me right nowSapa no go hold me laye layeIf i broke only mama understand meI’m young but am stressing like am fortyTwenty twenty three na me first beg youNa me first beg youTori twenty twenty two fele ni alejuFele lalejuCredit alert wey go turn my phone to my best friendAlways checking if i dey bored i go get strengthMama say lekan calm and it sure for youDoes wey don die see them get plan tooSo many massages one attention attentionSo many shenking but no mention no mentionAs omo ogbon i need to move onEven person wey i dey fear still dey fear dogEvery night and day owo moman thinkKilo kan iru awayi pelu lomotifA lot of things wey dey bother mindE sure for me and my brother manOrin hallelujah melo mofe koOhun oju tiri melo mofeso oBeliever no dey panicMama mi tiwipe won ma to gboOrin hallelujah melo mofe koOhun oju tiri melo mofeso oBeliever no dey panicMama mi tiwipe won ma to gbo

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Nduce

    1 year ago

    Good song

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *