Facebook Twitter Instagram
    Niggaloaded
    • Home
    • Naija music
    • Music / video
    • Movie
    • Ghana music
    Facebook Twitter Instagram
    Niggaloaded
    Lyrics

    Laycon – hip hop ft. Deshinor (lyrics

    NiggaloadedceoBy NiggaloadedceoNovember 25, 2020No Comments3 Mins Read

    Laycon – hip hop ft. Deshinor (lyrics

    Lyrics below 👇
    Yeah
    It’s Conny Sir
    Deshinor leleyi oh
    Yeah, yeah
    Emi o ma foh, foh f’enikan kan, yeah (kan, yeah)
    Shebi na dem get their mouth oh
    Make dem talk oh (talk)
    I go do my thing, I go see you at the top oh
    Yeah, you know what’s up oh
    This is hiphop hurray
    The way we rap, dem say Biggie ti de
    This is hiphop hurray
    The way we rap, dem say 2Pac ti de oh, oh-oh
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    Uh-uh, uh-uh, uh-uh
    Okay, okay
    Uh, can I talk? woos wanbi
    Dey say rap no dey sell, koni brandin’
    Dey say why you too dey rap? no dey whine me
    Put the city on the map, it’s on IG
    Ayy, omo see levels
    Efi rap s’ori gangan k’oya dun
    Hard core rap, money no dey show muscle
    But I switch anyhow, omo rap ma dun
    Like this
    Hiphop re, awon da?
    You feeling’ the boy and you just wanna know the rapper
    Dey know say we dey forever
    Dey know say the way I dey rap, we’ll be gettin’ better
    Oya, hiphop re, awon da?
    I know say you just wanna know the rapper, ayy-ayy
    You know say we dey forever
    Dey know say the way I dey rap
    This is hiphop hurray
    The way we rap, dem say Biggie ti de
    This is hiphop hurray
    The way we rap, dem say 2Pac ti de oh, oh-oh
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    Uh-uh, ayy
    Oya, hands on your chest for the anthem
    Hip Hop re, oya show dem
    Biggie ti de, wey the man dem?
    Thug life on a low, no go tell them
    Ain’t no other rapper who could do what I do
    And I did it with a jump up to the top top
    You gotta see me when I pop up, in a drop top
    You know I got the vibe if you want it, you got it, you like it
    Hiphop re, awon da?
    You feeling’ the boy and you just wanna know the rapper
    Dey know say we dey forever
    Dey know say the way I dey rap, we’ll be gettin’ better
    Oya, hiphop re, awon da?
    I know say you just wanna know the rapper, ayy-ayy
    You know say we dey forever
    Dey know say the way I dey rap
    Hiphop hurray
    The way we rap, dem say Biggie ti de
    This is hiphop hurray
    The way we rap, dem say 2Pac ti de oh, oh-oh
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray(ayy, ohh, ayy, ohh)
    This is hiphop hurray (ayy, ohh, ayy, ohh)
    (This is hiphop hurray)
    (This is hiphop hurray)
    (This is hiphop hurray)
    (This is hiphop hurray)
    Woah
    Fierce Nation
    Sir, you are misunderstood (yes)
    And mislabeled, and (and) unappreciated (exactly)
    Like, I want to smell all my roses why I’m still here
    Like, do you get?
    Like, don’t you think I deserved it?

    DOWNLOAD HERE

    Deshinor Laycon
    Niggaloadedceo
    • Website

    That Same Young Boi With Big Plan Timileyin By Name Founder Niggaloaded Naija Songs

    Related Posts

    Laycon – Orijinality

    August 10, 2022

    Laycon – New Dimension Ft. Made Kuti

    February 24, 2022

    DJ Neptune Ft. Laycon, Waje, Ladipoe & Kabusa Choir – Rise Up

    November 26, 2021

    Laycon Ft Soundz – Drunk in Love

    November 15, 2021

    Leave A Reply Cancel Reply

    Related Posts not found.
    Latest Post
    • Vedo & OG Parker – Cant Believe
    • Vedo & OG Parker – 4 Words
    • Vedo & OG Parker – Face Down
    • Vedo & OG Parker – Soon As I Get Home
    • Teemanay – Vibez (Just Like the Weather) [Acoustic] Ft Akon
    SEARCH HERE
    TOP TAGS
    Action Adekunle Gold Barry Jhay Bella Shmurda Buju Burna Boy Davido Davolee Diamond Platnumz Dotman Falz Fireboy Idowest Joeboy Laycon Lil kesh Lyta Mayorkun Mohbad Mr gbafun Naira Marley Niniola Oladips Olamide Omah lay Otega Oxlade Peruzzi Phyno Portable Qdot Rayvanny Rema Reminisce Rexxie Seyi vibez Simi Tekno Teni Tiwa Savage Wizkid Y-Celeb Yo Maps Zinoleesky Zlatan
    Niggaloaded
    Facebook Twitter Instagram Pinterest TikTok YouTube
    • Home
    • Naija music
    • Music / video
    • Movie
    • Ghana music
    © 2022 ThemeSphere. Designed by Timi Niggaloaded.

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.