Hyce – My Pretty Isabella
Hyce My Pretty Isabella MP3 DOWNLOAD
Famous superstar Hyce, has come through with a new single titled “My Pretty Isabella“, the sound is amazing, kindly stream free mp3 songs below.
Welcome to Niggaloaded Naija Music, Website where you can Download Latest Songs, Music Videos, Album & Ep Also Celebrities Biography Stream Music Lyrics Free.
See I’m falling for your love all day
E no matter where you dey today
So many girls dey my life I know
And I go try make dem find their way
But I dey for you you
Tell me which kind love you need
Say I go find am x2 x2 x2
My pretty Isabella
Enter my umbrella
I go lick you my vanilla
Vanilla vanilla
My pretty Isabella
Enter my umbrella
I go lick you my vanilla
Vanilla vanilla
Magret zino
1 year ago
I love your song my pretty Isabella ?♥️♥️
vëèk tøh
1 year ago
love it
England .t. Emmanuel
1 year ago
I love your song for it makes me happy