Nigerian Musician Ex YBNL Artist Davolee Dubbed New Jam Label “Lock Up” Team Up with ZTTW Zanku Nation Music Boss Zlatan Ibile the sound Is amazing Kindly Download Mp3 Free Below
They call me Davolee It’s new nation music Paul Paywe
Tan ba ti gon pa si eyin kan Te ba tu gapa si eyin kan Won wa ni o fi ara we eyin kan Olo un gara si angeli won ATM soundcheck
Na money dey ginger me Na money dey ginger me Na money dey ginger me Na money dey give me energy
If you know wetin I know You for no reason me You for no ri temi ro rara You for no reason me If you see wetin I see You for no reason me You for no ri temi ro rara o To avoid teasing jo mo
You lock up on me I lock up on you na banbashi banshi You lock up on me I lock up on you na banbashi banshi You lock up on me I lock up on you na banbashi o dabo Cause I am very plain Me I’m very plain white handkerchief
See me am hustle to got the pay Many companies l no dey give money out Dem say l stingy die Sms all of them during the time me l dey work All of them busy snoring fuck you up You all should lock up on me So l can lock up on you Una know no say na money dey ginger me If not business don’t call me don’t call me lf money no involve don’t femi don’t femi
Na money dey ginger me Na money dey ginger me Na money dey ginger me Na money dey give me energy
If you know wetin I know You for no reason me You for no ri temi ro rara You for no reason me If you see wetin I see you for no reason me You for no ri temi ro rara o To avoid teasing me
You lock up on me I lock up on you na banbashi You lock up on me banbashi I lock up on you na banbashi You lock up on me banbashi I lock up on you na banbashi Cause I am very plain Me I’m very plain white handkerchief
Banbashi Banbashi Banbashi Ban ban ban bashi
Wa ore making money lo se koko You sleeping when am working You wake up been asking for some money Ogeni stop that shit get a dream and chase dream Know what you going to do for yourself Who want hear make he hear me please the noun If my word vex you now probably lock up on me l no send you send nobody so l can lock up on you If not business don’t call me don’t call me lf money no involve don’t femi don’t femi
Na money dey ginger me Na money dey ginger me Na money dey ginger me Na money dey give me energy
If you know wetin I know You for no reason me You for no ri temi ro rara You for no reason me If you see wetin I see You for no reason me You for no ri temi ro rara o To avoid teasing me
You lock up on me I lock up on you na banbashi You lock up on me banbashi I lock up on you na banbashi You lock up on me banbashi I lock up on you na banbashi Cause I am very plain banbashi Me I’m very plain white handkerchief
Cheqwas on the mix They call me Davolee Davolee emini Davo beast