Follow us on Telegram now!

Burna Boy – I pour the whiskey

Burna Boy - Whiskey

Download Burna Boy  Whiskey Audio Mp3

Another Song From High Rated  Singer Burna Boy Come Through With New Tunes Tittle “Whiskey“. The Sound Is Unique, Amazing kindly Download Mp3 Below Free Lyrics Mp3.

I fall too easy when I pour the whiskeyBut no be disability o, no be disability oI fall too easy when I pour the whiskeyBut no be disability o, no be disability o
Some people bind and castSome of them pray and fastI see see pastor don dey fatShey na the thing God commandBecause of oil and gas, my city so darkPollution make the air turn blackEvery man have to stay on guard
I fall too easy when I pour the whiskeyBut no be disability o, no be disability oI fall too easy when I pour the whiskeyBut no be disability o, no be disability o
People dey wey dey sleep for their mouths, dey get no workSome they walk on the other side of town dey dem for hold upsome they pray for the traffic make dey hail you make you show loveand when e reach to dey go back home you go go clubI no say e no easy, my brother‘Cause you dey take am easy, my brotherAs long as you are breathing, my brotherAs long as you no sink inside di water
I fall too easy when I pour the whiskeyBut no be disability o, no be disability oI fall too easy when I pour the whiskeyBut no be disability o, no be disability o
People dey wetin pray for the rain but e no fallRain dey fall for another man place and e no stopE be like swimming pool for him house as e don floodAll the things wey him get for his house many don lost

DOWNLOAD

Download Mp3 Burna Boy Whiskey Audio

Burna Boy Whiskey Mp3 Download

 
More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *