Follow us on Telegram now!

Burna Boy Common Person MP3 DOWNLOAD

Burna Boy - Common Person

Download Burna Boy – Common Person Audio Mp3

Another Song From High Rated  Singer Burna Boy Come Through With New Tunes Tittle “Common Person“.

The Sound Is Unique, Amazing kindly Download Mp3 Below Free Lyrics Mp3.

a me wey dey clean una houseNa me wey dey wash una carNa me wey dey cook ununuNa me wey dey wash una clothNa me wey dey work for your shopNa me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin’ my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin’ my own
Because na God, I dey put all my faithFood for my plate, fit no do me joMm, balansoEven as things no dey go my wayEven in days where no get nothing at allMm, balanso
Na me wey dey drive your busNa me wey drive your kekeMm, balansoNa me wey dey run aroundNa me do the jobMm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin’ my own

DOWNLOAD

Download Mp3 Burna Boy Common Person Audio

Burna Boy Common Person Mp3 Download

 
More

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *