Nigerian Top Trending Singer BNXN Fka Buju Comes Through With New Jam Tagged “Kenkele” Thes Sound Is Unique
Team Up with Veteran Nigerian Top Singer wande Coal Kenkele By Buju Is taking From Is Coming Up Eps Tittle Bad Since 97
Stream Mp3 Free lyrics here
Eh kenkele Kenkele kpenkele Eh kenkele Eh eh kenkele kenkele O ni pe kenkele
Oro ti o da Gbo oro lana Gbo oro lana Wo omo ti o so Omo mi o ya Omo mi ofo Omo ma sa omo alaso o
Boshe reldi bi shekere She come from sapele Mr Jegede yo e bami pe kewve Tell that girl wey stand for there Make she dance well well abeg
I’m living my best life Nobody can tell me nun I’m ruling my life make e nobody tell me nun hmm
Eh kenkele Eh eh Kenkele Kenkele o ni pe kenkele Oro ti o da Gbo oro lana Gbo oro lana Wo omo ti o so Omo mi o ya Omo mi o Fo Omo ma sa Omo alaso o
Before the racks came coming ah mi way I used to buy my loud for 2k Them rainy days wey be say raba no dey Mi o le gbagbe pe sapa won do me ishekushe
You know the vibes stay sharp like everyday And all the bad vibes mo taka su fe Get the perfect picture like I be wakadobe No be adobe E be real life you sabi say
Where the money dey Me I sabi chase am You for look me well I be money chaser For kudi ego I be power ranger 10 toes on the streets I be street fighter
I’m living my best life Nobody can tell me nun I’m ruling my life Make e nobody tell me nun hmm
Eh kenkele Eh eh kenkele Kenkele o ni pe kenkele Oro ti o da Gbo oro lana Gbo oro lana Wo omo ti o so Omo mi o ya Omo mi o fo Omo ma sa Omo alaso o
Eh kenkele Eh eh kenkele Kenkele o ni pe kenkele Oro ti o da Gbo oro lana Gbo oro lana Wo omo ti o so Omo mi o ya Omo mi o fo Omo ma sa Omo alaso o