Follow us on Telegram now!

Berri Tiga – If No Be God

Nigerian Recording Artist Berri Tiga Comes through with New Hit jam After the successful Work On Machala Song This new Jam Tagged If No Be God I for Dey Trenches Kindly Download Mp3 Below free

Berri tiga if no Be god mp3 download
Berri Tiga God MP3 DOWNLOAD Berry Tiger Berri tiger
Yo xIf no be God, ohIf no be God, oh
Many, many things don sup wey my mouth no fit talkFor my eye self water don dropNiggas back stabbing calling it loveSome come dey play me like I be toyDey no dey do anything dem talkSo no go blame me no be my fault (yeah, yeah, yeah)
Say if no be God oohI for don enter things wey go koba meIf e no be God ohI for dey trenches without no moneyIf e no be God ohDem for enjoy the thing wey dey meant for meIf e no be God oh (if e no be God oh)
Thunder, fire whoever dey spoil nameHigh tension kolomental when I enterGive them what they don’t expectRight and left to the center
Thunder, fire whoever dey spoil nameHigh tension kolomental when I enterGive them what they don’t expectRight and left to the center
When I rememberWetin they plan for meThey want to pa-yin the boyBut omo ologo gbera tan o, na, na, na‘Cause my mama call me say ehNa one day you go blowJeremy cut your coatSo I dey my laneI follow who know the road, na, na, na
Say if no be God oohI for don enter things wey go koba meIf e no be God ohIf for dey trenches without no moneyIf e no be God ohDem for enjoy the thing wey dey meant for meIf e no be God oh (if e no be God oh)
Say if no be God oohI for don enter things wey go koba meIf e no be God ohIf for dey trenches without no moneyIf e no be God ohDem for enjoy the thing wey dey meant for meIf e no be God oh (if e no be God oh)
Thunder, fire whoever dey spoil nameHigh tension kolomental when I enterGive them what they don’t expectRight and left to the center
Thunder, fire whoever dey spoil nameHigh tension kolomental when I enterGive them what they don’t expectRight and left to the center

DOWNLOAD

 
More

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Godstime

    1 year ago

    I love this song

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *