Follow us on Telegram now!

Bella Shmurda – New Born Fela Mp3 Download


Nigerian High Rated Singer 
Bella Shmurda Comes through with New Tunes Tittle “New Born FELA the Song Released In 2022 Drop Together with the Mp4 Video Stream New Born Fela By Bella shumuda

Lyrics of New Born Fela By Bella Shmurda
Aya-ya-ya, aya(Uhn)
Used to the good lifeI never pray for the bad timeYou know money good shaAnythin’ wey stress, I no like shaNo thank me, don’t mentionI just wanna love you intentional (love you intentional)No pressure, no tensionI just wan love you exceptional (love you exceptional)
Motherfuckin’ BabylonI no stop ’til I get enoughI no wait, my journey longMake the money full pass burdilon (take your motherfuckin’ go)I know girls wey dey use toyI no care, baby, na your choiceAnd, I fit but you Don PerignonNobody go run your marathon
I be the new born FelaStory teller, battery chargerBaby pana, for my matter, use kayamantaI know the matter, the matter don’t matterI be Naija don dada (dada)Baby, sho wapa?Emi kon Fela (fela)Call me jigga (jigga), I no get dada (dada)Love my cigar, do re mi fa soKalakuta ni mo wa shaHello oh
Oya, kilotun fe so?Abacha ohKulu-kulu so o, mi o gbo wonOya, kilonso oh? Mi o ran wanMi o l’ejo, mi o kontoGongo aso, kutupa awuWangelewa t’oba rimi l’oruAye nlo t’oba rimi l’OsunKos’ewu, na me go ball you
Motherfuckin’ BabylonI no stop ’til I get enoughI no wait, my journey longMake the money full pass burdilonI know girls wey dey use toyI no care, baby, na your choiceAnd I fit buy you Don PerignonNobody go run your marathon
I be the new born FelaStory teller, battery chargerBaby pana, for my matter, use kayamantaI know the matter, the matter know matter
Jesu go to CalvaryNo alawee, just for your sinsDon’t make me your enemy(Many things I see, life k’oma easy)
Official Video Of New Born Fela By Bella Shmurda

Download

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *