Follow us on Telegram now!

Balloranking – Astray Mp3 Download


Balloranking Astray Mp3 Download

Nigerian Music Superstar Balloranking Comes through with New Jam Tagged “Astral” the sound is amazing Kindly Stream Mp3 Free Below Here

Lyrics
Ayy-ayy, ehHer prayer dey dey for where she no deyMio de mo bi ma shee sheeYeah
Day to day, she just dey pray“Make I no go astray”Emi o de mo bi ma shee shee(Her pray dey dey for where she no dey)Me just dey do am only my way (my way)Everytime I dey tell her say “I dey okay” (dey okay oh)Me, wey mi eye don see gobe, uh, uh-yeah
Mm, I’m just on the journeyMa y’owo l’oro mi, I no wan go astray, ayy (uh-uh, uh, uh)You sabi everything before meCapital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay
Ah, Jah lead me to places I have never beenI dey make mistake, I be human beingShomi from where I shouldn’t beAnytime tinba wo oke, na your eye I dey seeBaba, you know where I’m going, you know where I’m coming fromI remember we never had it allBut, her prayer dey dey for where she no deyEniba l’omo, ao m’eni t’okan
Day to day, she just dey pray (she just dey pray)“Make I no go astray” (make I no go)Emi o de mo bi ma shee shee (emi o de mo bi ma shee shee)Me just dey do am only my way (my way)Everytime I dey tell her say “I dey okay” (say “I dey okay” oh)Me, wey mi eye don see gobe (mio le dey for where she no dey)
Mm, I’m just on the journeyMa y’owo l’oro mi, I no wan go astray, ayy (I no wan go, uh-uh-uh)(Say, her prayer dey dey for where she no dey)You sabi everything before meCapital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay(Put all my pains away, ahh)
Pray, make I no go astrayEmi o de mo bi ma shee sheeDo am only my way (do am only my way)Tell her say “I dey okay” oh (I tell her say “I dey okay”)Eye don see gobe(Say, her prayer dey dey for where she no dey
Balloranking – Astray Mp3 Download

DOWNLOAD

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *